Lyrics: Burna boy -Last Last

  • ABOUT US
  • CONTACT US
  • PRIVACY POLICY
  • TOP CATEGORIES
  • FOREIGN MUSIC | NAIJA MUSIC | HIP HOP | NET WORTH | GOSPEL SONGS | VIDEOS
  • LATEST MUSIC
0
(0)

You are here! Welcome to WindsLoaded! Download -Last last Mp3, Mp4 with Lyrics Files.

  • Artist Name: Burna boy
  • Music Title: Last last
  • Album Tittle:Love,Damini
  • Recording Year: 2022
  • Song Category: Afro sound

Shayo oh, nah
Shayo oh, igbo-oh

You go bow for the result, oh
Nothing to discuss, oh
‘Cause I dey win by default
And without any doubt, oh
Omo, me, I be adult, oh
I no go fit take your-
I no go fit take your insult, oh

On my mind as you dey talk, oh
I put my life into my job and I know I’m in trouble
She manipulate my love, oh, hmm
I no holy and I no denge pose
Like Baba Fryo

My eye, oh, don cry, oh (my eye, oh)
(I need igbo and shayo) shayo

I need igbo and shayo (shayo)
I need igbo and shayo (shayo)
I need igbo and shayo (shayo)
Shayo (shayo) shayo (shayo)

I need igbo and shayo (shayo)
I need igbo and shayo (shayo)
I need igbo and shayo (shayo)
Shayo (shayo) shayo (shayo)

I dey Port Harcourt when dem kill Soboma
I dey try to buy motor, one Toyota Corolla
My feelings been dey swing like jangolova
Feelings been dey swing like jangolova

Now, you crash your Ferarri for Lekki, Burna
Na small thing remain, could’ve been all over
My feelings still dey swing like jangolova
Feelings still dey swing like

Tin-tin, ti n bani kẹ juru, ẹ juru
Omo, why to ki n fẹ ni suuru?
Why you say I did nothing for you?
When, I for do anything you want me to do
Tinba ni ke juru, e juru (e juru)
Omo, why to o kin fẹ ni suuru? (Ni suuru)
Why you say I did nothing for you?
When, I for do anything you want me to do
Maybe another time, maybe another life
You would be my wife and we’d get it right

E don cast
Last, last
Na everybody go chop breakfast (na everybody go chop breakfast)
Have to say bye-bye, oh
Bye-bye, oh
To the love of my life

My eye, oh, don cry, oh (my eye, oh)
I need igbo and shayo (shayo)

I need igbo and shayo (shayo)
I need igbo and shayo (shayo)
I need igbo and shayo (shayo)
Shayo (shayo) shayo (shayo)

I need igbo and shayo (shayo)
I need igbo and shayo (shayo)
I need igbo and shayo (shayo)
Shayo (shayo) shayo (shayo)

MORE ABOUT THE SONG

Talented, Popular, Sensational Nigeria singer Burna boy -came on board with a new brand song Tittled Last last

professionally known as Burna boy  ,and singer Who rose to prominence after his debut studio album was released in 2022

The song has been trending on Media and has got alots of followers attentions. The song Lyrics in English Translation is Available in best quality format for free download here at windsloaded.com

How useful was this post?

Click on a star to rate it!

Average rating 0 / 5. Vote count: 0

No votes so far! Be the first to rate this post.

Be the first to comment

Leave a Reply

Your email address will not be published.


*