Lyrics : Victony – Kolomental

  • ABOUT US
  • CONTACT US
  • PRIVACY POLICY
  • TOP CATEGORIES
  • FOREIGN MUSIC | NAIJA MUSIC | HIP HOP | NET WORTH | GOSPEL SONGS | VIDEOS
  • LATEST MUSIC

You are here! Welcome to WindsLoaded! Download  -Kolomental For Mp3, Mp4 with Lyrics Files.

  • Artist Name: Victony
  • Music Title:Kolomental
  • Album Tittle:
  • Recording Year: 2022
  • Song Category: Afro Beats

I no fit reason am e go kpai me o (Obah)

I no fit reason am e go kpai me o

My brother oh

I no fit calculate the calculus, e plenty gan oh

I no fit reason how many people offend me gan oh

Inside the life, na inside the cacus
Open my eyes Lord make I dey see, uh, huh

Make I face my front
Make ogbanje no use me test run
Make potopoto no stain my cloth
Home advantage everytime I ball
‘Cause na only Jah wey dеy set my court
Dey my own lane as I run my run
Mе I no dey for their tag along
Home advantage everytime I ball
‘Cause na only Jah wey dey set my court oh

I no fit reason am e go kpai me o

I no fit reason am e go headache me oh, oh
I no fit reason the reason, for the season
If I reason, if I reason am
I fit go dey

Kolomental eh
Kolomental eh
Kolomental ah
Kolomental eh
Kolomental ah
Kolomental eh, eh, eh

I fit go dey
Kolomental ah
Kolomental eh
Kolomental ah, ah, ah, ah
Kolomenta ah, ah, ah, ah
Kolomental eh
Make I no mental ah

This drive na follow come
Still dreaming but I no sleep
Clear picture no photoshop
Many man calling but I no pick
Many man calling
Many man digging for me but I no fall

‘Cause as all of their plan dey jaga

Make I face my front
Make ogbanje no use me test run
Make potopoto no stain my cloth
Home advantage everytime I ball
‘Cause na only Jah wey Dey set my court
Dey my own lane as I run my run
Me I no dey for their tag along
Home advantage everytime I ball
‘Cause na only Jah wey dey set my court oh

I no fit reason am e go kpai me oh

I no fit reason am e go headache me oh, oh
I no fit reason the reason, for the season
If I reason, if I reason am
I fit go dey

Kolomental eh
Kolomental eh
Kolomental ah
Kolomental eh
Kolomental ah
Kolomental eh, eh, eh

I fit go dey
Kolomental ah
Kolomental eh
Kolomental ah, ah, ah, ah
Kolomental ah, ah, ah, ah
Kolomental eh
Make I no mental

MORE ABOUT THE SONG

Talented, Popular, Sensational Nigeria singer Victony  -came on board with a new brand song tittle- Kolomental

professionally known as Victony  ,and singer Who rose to prominence after his debut studio album was released in 2022

The song has been trending on Media and has got alots of followers attentions. The song Lyrics in English Translation is Available in best quality format for free download here at windsloaded.com

Be the first to comment

Leave a Reply

Your email address will not be published.


*